• About
  • Contact
  • Privacy Policy
No Result
View All Result
  • Login
Amebo Update
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija
No Result
View All Result
Amebo Update
No Result
View All Result
Home News

Akwa Ibom State governor don Condemn di 3% Oil Derivation wey Goment wan give Oil producing States for Petrol Industry Bill

by Pidgin Parrot
July 18, 2021
Reading Time: 2 mins read
0
Akwa Ibom State governor don Condemn di 3% Oil Derivation wey Goment wan give Oil producing States for Petrol Industry Bill
326
SHARES
2.5k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

LEARN TO MAKE MONEY WITH AFFILIATE MARKETING

CLICK HERE

Governor of Akwa Ibom State wey be Udom Gabriel Emmanuel don talk say the 5% on oil derivation wey dem dey ask for as governors of oil producing states no too much if you wan carry am match suffer wey communities dey pass through because of oil drilling.

Na for Minna wey de governor dey talk to radio and television people on Saturday. He tok say the 3% too small when you think all the suffer wey people wey get di oil dey suffer.

This na wetin Gov. Udom talk:

Chris don talk who arrest Nnamdi Kanu See am for here

“The fishermen can no longer earn a living because of oil spillage while the farmers cannot farm. There are numerous other challenges confronting members of oil communities”

On top di Petrol Industry Bill, he tok say the oga dem for National assembly don do their work and the southern governors no want teach them their work but di governors go need more money to take settle the oil producing communities.

He follow tok say other governors go look wetin dey the Petrol Industry Bill follow chuk mouth for di matter.

Tags: Akwa Ibom State governorPetrol Industry Bill
Previous Post

9 years old boy wey survive attack for plane.

Next Post

I been no wan kill her, na belt I use wipe her

Pidgin Parrot

Pidgin Parrot

Next Post
I been no wan kill her, na belt I use wipe her

I been no wan kill her, na belt I use wipe her

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Categories

  • BBNaija (31)
  • Celebrity (235)
  • Culture (9)
  • Fashion (2)
  • Food (1)
  • Health (20)
  • Lifestyle (67)
  • Music (26)
  • News (612)
  • Travel (25)
  • Uncategorized (20)

Recent.

Full Winners List: BET Awards 2022

Full Winners List: BET Awards 2022

June 27, 2022
FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

FULL GIST: Burna Boy And Cubana Shootout

June 12, 2022
Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

Make Una No Dey Use My Song – Timi Dakolo To APC Pipo

June 11, 2022

For all the better totori wey dey we entertainment, music and other gbedu wey dey burst brain.

  • About
  • Contact
  • Privacy Policy

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

No Result
View All Result
  • Home
    • Home – Layout 1
    • Home – Layout 2
    • Home – Layout 3
    • Home – Layout 4
    • Home – Layout 5
  • Fashion
    • Footwear
  • Music
  • Celebrity
  • Lifestyle
    • Health
    • Travel
  • BBNaija

© 2021 AmeboUpdate - Website created with ❤ by Dimgba for Brands.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In