Tag: Orezi
American Singer Chris Brown Follow Orezi On IG
As him still dey enjoy the success of the last hit wey him drop with Tekno, Orezi don drag American singer Chris Brown attention
Whine...
New Music: Orezi – Whine For Daddy Ft. Tekno MP3
Orezi collaborates with Tekno on him first single for 2018 wey be ‘Whine for Daddy’. The song dey follow after him 2017 hit songs,...
Gbedu: SisthEve – Jangilova (Prod. Infinitybeat)
SisthEve - Jangilova MP3
CEO – Bad Gals Records Evelyn Ukure Akinlabi wey dey popular as SisthEve na Naija artist wey them born for Italy but...