Loading...
Music: KOKER – BOKINIYEN MP3
Since after him drop music singles “Do Something” , “Kaabo” & “Kolewerk” for 2016, Chocolate City music artiste Koker don start this New Year with another hit single BOKINIYEN.
Koker- Okay |MP3
Him sing for English, Yoruba and Ibo. Bokiniyen get the kind rhythm wey fans all over go love and na Krizbeatz dey on top the beat and na Director Q do the video.
Listen, Download, Share and Enjoy!
DOWNLOAD
Loading...
Olayiwola Olabanji Kokumo na him stage name and na Nigerian afro-pop singer and songwriter. As at now him de with Chocolate City where rapper MI na chairman. Na the same Choc city Ice Prince, Jesse Jagz, Brymo de before dem begin comot.
Jesse Jagz get Jagz Nation and Ice Prince get Super Cool Cat and Brymo de with Bail Music Group.
Presently Choc city get music artists like Dice Ailes and more.
Loading...